Lyric Video: Onana - One Love ft Malex Praise (Lyrics Video 2022)
- ghettosound entertainment

- Jan 31, 2022
- 2 min read
Multi Talented Singer and songwriter, Onana Bless us with the official visual Lyrics of his motivational single titled ”One Love” Featuring Malex Praise.

the next amazing single from the Onana project, and it features the incredible Malex Praise. The song was produced by Onana Records , written by Onana, Malex Praise.
Onana, kick starts 2022 with the release of this new song Lyric Video “One Love“, which comes with a powerful Lyrics,
Below is the lyrics video for “One Love“
AAAhhaaaa!!
Ojemba ewiro!!
Gbaskele gba..gbaskelede (x4)
Nwane di na mba,
u must bi ur bothers keeper
yeh yeh yeh!!
Otu obi nwane...
Otu obi ka ayi ge
bi o bi o bi o bi o
Otu Obi (x4)
Ka ayi ge
bi o bi o bi o bi o
Otu obi (x4)
bi o bi o bi o
Gbaskele gba..gbaskelede (x8)
Onye ozuruoke cheta ndi
na ayo ayiyo...
today na urs oo..
u no sabi tommorrow.
i go beta wen we live together...
nwane di na mba...
MP
------------
show me love eee
now wey i dey alive.
leave the tori ee,
spread the money.
mek we jolly oo
mek we jolly!!
remember ur brother,remember ur sister
those times wey u no get
every other day u dey protest,
God don bless u, u don collect.
Nwane help me...u don dey vex
na ur turn to shine today,
my own go come tommorrow.
all fingers ,all fingers ,all fingers
are not equal eeee!!
-------------------
Nwane di na mba,
u must bi ur bothers keeper
yeh yeh yeh!!
Otu obi nwane...
Otu obi ka ayi ge
bi o bi o bi o bi o
Otu Obi (x4)
Ka ayi ge
bi o bi o bi o bi o
Otu obi (x4)
bi o bi o bi o
Gbaskele gba..gbaskelede (x8)
-----------------
Ekele diri eze eligwe
Ome m ojemba ewiroooo
nobody knows tommorrow
nobody knows tommorrow eeey,
today person fit borrow,
tommorrow i no go borrow.
so bi ur bothers keeper,
nobody knows tommorrow eeyhh
-------------------------------
---------------------------------------------------
Find Onana On Instagram
Find Onana On Facebook

![[VIDEO + AUDIO] Deejsinga -I'm Blessed (Remix) FT Eedris Abdulkareem](https://static.wixstatic.com/media/979a48_fd31b0408e8c417f823972d1b666457b~mv2.jpg/v1/fill/w_443,h_250,fp_0.50_0.50,q_30,blur_30,enc_avif,quality_auto/979a48_fd31b0408e8c417f823972d1b666457b~mv2.webp)
![[VIDEO + AUDIO] Deejsinga -I'm Blessed (Remix) FT Eedris Abdulkareem](https://static.wixstatic.com/media/979a48_fd31b0408e8c417f823972d1b666457b~mv2.jpg/v1/fill/w_188,h_106,fp_0.50_0.50,q_90,enc_avif,quality_auto/979a48_fd31b0408e8c417f823972d1b666457b~mv2.webp)




































































.jpg)

Comments